DND 作词 : Rema 作曲 : Rema [Intro] Uno, dos, tres Banger Another banger [Verse 1] Mo to ti de, lati da gboru, oshey Me wey be were Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu) [Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе [Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Verse 2] Baba won E sure for me my confidence No rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum Because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I sofri sit down [Pre-Chorus] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (Me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shake [Chorus] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) [Outro] P