[00:00.000] 作词 : Rema [00:00.463] 作曲 : Rema [00:00.926][Intro: Rema] [00:08.258]London [00:11.470]Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah [00:19.429]Ah-ah-ah, ah-ah [00:26.358]Another banger [00:27.470] [00:27.710][Chorus: Rema] [00:28.168]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh) [00:33.023]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh) [00:37.303]Me sef I never talk, "What’s up" [00:39.328]And I don dey see what's up [00:41.504]Gimme yansh make I lie down on top [00:44.073]E be like say you no know me sha [00:46.076] [00:46.467][Refrain: Rema] [00:46.792]Baby, I need your love [00:53.939]Kirikiti-uh [00:56.359] [00:56.652][Verse 1: Rema] [00:56.960]I tell her make she bring her friends but she bring five minus one (She wanna—) [01:01.312]She wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna) [01:05.647]She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala) [01:10.055](Shhh) I sabi this your format [01:13.049]My favorite chocolaté na your Kitty-Kat [01:14.990] [01:15.325][Refrain: Rema] [01:15.751]Baby, I need your love [01:20.716]Uh, krikitiki [01:25.571]Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh [01:26.781][Verse 2: Rema] [01:27.131]You not fit talk abi? You no fit shout abi? [01:29.390]You no fit, you no fit, you— (E shock you?) [01:31.847](Na she carry my wahala come her door) [01:34.425]Na she carry my wahala (Wahala) [01:36.601]She want my D, she no fit take am [01:38.745]Tony Montana [01:40.712]She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki) [01:43.170] [01:43.510][Chorus: Rema] [01:43.814]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le) [01:48.139]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le) [01:52.683]Me sef I never talk, "What’s up" [01:54.424]And I don dey see what's up [01:57.001]Gimme yansh make I lie down on top [01:59.147]E be like say you no know me sha (Every—) [02:01.329]Gunshot from bum short, yeah (Killy me, ahh) [02:06.804]Girl your waist put me for headlock, yeah (Killy me, ahh) [02:09.439]Me sef I never talk, "What’s up" [02:11.408]And I don dey see what's up [02:13.232]Gimme yansh make I lie down on top [02:17.947]E be like say you no know me sha [02:20.538] [02:20.804][Outro: Rema] [02:21.116]Baby, I need your love [02:25.990]Uh-uh