当前位置:首页 > 歌词大全 > Reckless歌词

Reckless

Made In Lagos专辑

  • 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun
    作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun
    [Refrain]
    Dem inna, inna, inna, inna, inna (No lie)
    I know sey dem go pray on my downfall
    I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
    Me never let them play on my banjo
    Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
    Don't know why they pray on my downfall
    But we nah dem go play on my banjo
    Never
    [Verse 1]
    I got a reason I got so much to give
    Showered in blessings, now my cup’s runnin' over
    I no dey give a man, more than what he deserves
    'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
    My baby tellin' mе to pose for the media
    I rathеr believe I go tour Malaysia
    Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah
    That's why the girls dem follow the leader
    [Pre-Chorus]
    Got so many blessings, I dey count all night
    Yeah, starboy make a move, no man take my shine
    And if I tell you all the days I had to sacrifice
    So my whole life
    And I go do anything only for my family
    I got the thing that make your body do the nuh linga
    Make your gyal come through, makin' plays all night
    All night, all night
    [Chorus]
    No console, now everybody dancin' for me
    I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
    I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
    What's lost now found
    So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol’ on)
    [Refrain]
    Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual)
    Ah know see dem go pray on my downfall
    I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
    Me never let dem play on my banjo
    Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
    Don't know why dem pray on my downfall (Oh yeah)
    But we nah dem go play on my banjo
    Never
    [Verse 2]
    Excuse me ma
    No be my fault say the gyaldem no wan free me now (Yeah)
    And you don't wanna get no passa with my G's, you know
    Say me know they do the talking 'bout my P's, you know
    Yeah that Starboy flex, take it easy now
    Summer body but your thing isn't seasonal
    Shape like a bottle, rub it like a genie style uh
    Got me thinkin' I wanna please you
    Bad gyal take your stress away
    [Refrain]
    Got so many blessings, I dey count all night
    Yeah, starboy make a move, no man take my shine
    And if I tell you all the days I had to sacrifice;
    So my whole life
    And I go anything only for my family
    I got the thing that make your body do the nuh linga
    Make your gyal come through, makin' plays all night
    All night, all night
    [Chorus]
    No console, now everybody dancin' for me
    I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
    I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
    Yours lost and found
    So we can sing amazing grace, amazing grace, all night
    [Bridge]
    Some try, but they never scared nobody, yeah
    Badman like me, never fear nobody
    When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah)
    This jam, make you wanna free your body
    Come like say, me no go give you worries (Oh)
    Gyals dem never give me bad energy
    All these TLC, I got 'em creepin' on me
    Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy
    [Outro]
    My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
    My baby ke fun me gan, til the mornin'
    O se gan, o se gan
    My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
    My baby se fun me gan til the mornin', oh woah-woah, oh woah, yeah
  • [00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun
    [00:00.688] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun
    [00:01.377][Refrain]
    [00:08.041]Dem inna, inna, inna, inna, inna (No lie)
    [00:12.921]I know sey dem go pray on my downfall
    [00:15.235]I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
    [00:17.792]Me never let them play on my banjo
    [00:20.514]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
    [00:22.372]Don't know why they pray on my downfall
    [00:25.200]But we nah dem go play on my banjo
    [00:28.453]Never
    [00:30.207][Verse 1]
    [00:30.453]I got a reason I got so much to give
    [00:32.652]Showered in blessings, now my cup’s runnin' over
    [00:35.019]I no dey give a man, more than what he deserves
    [00:37.919]'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
    [00:40.177]My baby tellin' mе to pose for the media
    [00:42.492]I rathеr believe I go tour Malaysia
    [00:44.960]Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah
    [00:47.863]That's why the girls dem follow the leader
    [00:49.766][Pre-Chorus]
    [00:50.044]Got so many blessings, I dey count all night
    [00:51.917]Yeah, starboy make a move, no man take my shine
    [00:54.433]And if I tell you all the days I had to sacrifice
    [00:57.053]So my whole life
    [00:59.523]And I go do anything only for my family
    [01:01.786]I got the thing that make your body do the nuh linga
    [01:04.406]Make your gyal come through, makin' plays all night
    [01:06.969]All night, all night
    [01:09.187][Chorus]
    [01:09.578]No console, now everybody dancin' for me
    [01:12.093]I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
    [01:19.002]I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
    [01:22.359]What's lost now found
    [01:24.529]So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol’ on)
    [01:28.431][Refrain]
    [01:30.515]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual)
    [01:32.991]Ah know see dem go pray on my downfall
    [01:35.311]I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
    [01:37.797]Me never let dem play on my banjo
    [01:40.406]Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
    [01:41.983]Don't know why dem pray on my downfall (Oh yeah)
    [01:44.916]But we nah dem go play on my banjo
    [01:48.481]Never
    [01:49.898][Verse 2]
    [01:50.112]Excuse me ma
    [01:50.879]No be my fault say the gyaldem no wan free me now (Yeah)
    [01:53.090]And you don't wanna get no passa with my G's, you know
    [01:55.607]Say me know they do the talking 'bout my P's, you know
    [01:58.273]Yeah that Starboy flex, take it easy now
    [02:00.780]Summer body but your thing isn't seasonal
    [02:03.199]Shape like a bottle, rub it like a genie style uh
    [02:05.957]Got me thinkin' I wanna please you
    [02:07.828]Bad gyal take your stress away
    [02:09.711][Refrain]
    [02:10.159]Got so many blessings, I dey count all night
    [02:11.888]Yeah, starboy make a move, no man take my shine
    [02:14.427]And if I tell you all the days I had to sacrifice;
    [02:17.034]So my whole life
    [02:19.522]And I go anything only for my family
    [02:21.524]I got the thing that make your body do the nuh linga
    [02:24.544]Make your gyal come through, makin' plays all night
    [02:27.291]All night, all night
    [02:29.102][Chorus]
    [02:29.776]No console, now everybody dancin' for me
    [02:32.080]I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
    [02:38.484]I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
    [02:42.873]Yours lost and found
    [02:44.667]So we can sing amazing grace, amazing grace, all night
    [02:48.028][Bridge]
    [02:50.596]Some try, but they never scared nobody, yeah
    [02:52.373]Badman like me, never fear nobody
    [02:54.584]When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah)
    [02:57.132]This jam, make you wanna free your body
    [02:59.719]Come like say, me no go give you worries (Oh)
    [03:02.289]Gyals dem never give me bad energy
    [03:04.697]All these TLC, I got 'em creepin' on me
    [03:07.240]Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy
    [03:09.981][Outro]
    [03:10.235]My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
    [03:14.634]My baby ke fun me gan, til the mornin'
    [03:17.076]O se gan, o se gan
    [03:19.383]My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
    [03:24.681]My baby se fun me gan til the mornin', oh woah-woah, oh woah, yeah